Politics
Moment Abba Kyari wife slump immediately afta di court proceedings.
Kyari wife wey wear black sari bin dey go hold her husband before she begin dey gasp for air.

Some relatives wey tok to BBC Pidgin say na asthmatic attack.